Knee Down

Lyrics

Yeah, yeah, you dey control
 For my mind you dey control
 Yeah, yeah, you dey control
 For my mind you dey control
 Yeah, yeah, you dey control
 For my mind you dey control
 Yeah, yeah, you dey control
 For my mind you dey control (Chillz made it)
 I got you on my mind
 If dem gimme one billi, I no fit leave your side
 Many kele got me for mind
 Gimme sign, gimme sign, make I, make I come inside
 Se oun gbo mi o, gbo mi o?
 Shey you dey hear me so, hear me so?
 Day and night (night)
 Na you dey my mind
 Shey you want make I knee down, knee down, knee down oh
 Knee down, knee down, knee down for you? Yeah
 Shey you want make I? (Shey you want make I?)
 Shey you want make I knee down, knee down, knee down oh
 Knee down, knee down, knee down for you? Yeah (knee down for you)
 Why don't you listen when I talk?
 I don't like the way you drive off
 You don't have to curse, I'll back off
 I'm not recognizing my girlfriend
 I was still thinkin' that shit was all rosy
 Now it's so cold in these streets and so lonely
 Out here fuckin' with chicks that don't know me
 Babes wey no dey close to your level, no story
 Now I'm havin' cold nights and low vibin'
 It's too lifeless for my own liking
 I don write things wey I wan try speak
 I don type since, I'll still wipe it
 I'm tryna tell you that I got fucked up
 Please, don't throw that bag, it cost way too much
 See, you sef know say I no fit to cope
 I no go fit deny, it's been way too tough
 Shey you want make I knee down, knee down, knee down oh
 Knee down, knee down, knee down for you? Yeah
 Shey you want make I? (Shey you want make I?)
 Shey you want make I knee down, knee down, knee down oh
 Knee down, knee down, knee down for you? Yeah (knee down for you)
 Yeah, yeah, you dey control
 For my mind you dey control
 Yeah, yeah, you dey control
 For my mind you dey control
 Yeah, yeah, you dey control (you dey control)
 For my mind you dey control
 Yeah, yeah, you dey control (you dey control)
 For my mind you dey control
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:27
Key
6
Tempo
67 BPM

Share

More Songs by Falz

Albums by Falz

Similar Songs