Girls

Lyrics

Wha ya say
 Close marking
 Hold something
 It's C-Tea on the beat
 The party no go nice if girls no dey
 If girls no dey
 The party no go nice if girls no dey
 If girls no dey
 The party no go sweet if girls no dey
 If girls no dey
 The party no go soft if girls no dey
 If girls no dey
 Theresa! call am
 Amaka! call am
 Jenifa! call am
 Abena! call am
 Akosua call am
 Kafaya call am
 Amaka! call am
 The party no go nice if girls no dey
 ♪
 ♪
 The party no go tap if na sausage fest (God forbid)
 Lai lai, it can never make sense
 I for call Chichi
 She too like mulla
 But O boy that ikebe super
 Nathali say she fit bring rice cooler
 Say she go come if we book her Uber
 But Sade say she can get here sooner
 With all those her friends wey dey burst medulla
 I dey calculate based on spending
 Everybody message dey for pending
 Shayo don dey free jo, e plenty
 Omo diesel sef don dey for engine
 If anybody form swagger (No time o)
 Tell them make them jump okada
 Na party I dey do
 I am not their father
 And I am not the Lagos state governor either
 The party no go nice if girls no dey
 If girls no dey
 The party no go nice if girls no dey
 If girls no dey
 The party no go sweet if girls no dey
 If girls no dey
 The party no go soft if girls no dey
 If girls no dey
 Theresa! call am
 Amaka! call am
 Jenifa! call am
 Abena! call am
 Akosua call am
 Kafaya call am
 Amaka! call am
 The party no go nice if girls no dey
 Girls, girls, girls, girls
 Girls, girls, girls, girls
 The party no go nice if booze no flow
 Fine girls and juice don go
 Wetin we go do if these babes no show?
 Three hours now them don dey go-slow
 Excuse me!
 Who get motor?
 Come and reverse, person wan go (I dey come)
 Hello sir!
 Who give you control
 You go need to bounce o
 Party don jo
 I don talk dress code
 All man sabi
 You still wear nonsense come my party
 Bouncers stop him, he's not my padi
 I ta lo ma wa, the party ma pa ri
 You go even help increase the space
 Because we are holding up for babes
 Make sure say the boy leave the place
 We don't have oxygen to waste
 The party no go nice if girls no dey
 If girls no dey
 The party no go nice if girls no dey
 If girls no dey
 The party no go sweet if girls no dey
 If girls no dey
 The party no go soft if girls no dey
 If girls no dey
 Theresa! call am
 Amaka! call am
 Jenifa! call am
 Abena! call am
 Akosua call am
 Kafaya call am
 Amaka! call am
 The party no go nice if girls no dey
 Girls, girls, girls, girls
 Focus Ramon
 Girls, girls, girls, girls
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:37
Key
5
Tempo
117 BPM

Share

More Songs by Falz'

Similar Songs