Lagos To Kampala

Lyrics

The girl them wan take photo
 Them love me them love the guy for igboro
 Brother live no be two
 That's why right now, my last name na yolo
 And nowadays we dey keep am on the low low
 But if na jangolo, all on mine me solo
 Na so the boy go
 From the ghetto to international
 I say Lagos to Kampala
 Say na we dey make the place catch fire
 London to New York to Kigali
 Ooh all the ladies just dey look for me
 Lagos to Kampala
 Say na we dey make the place catch fire
 Runtown and wizzi don't go funny
 Oh all the girls just dey fight for me
 Thank God say God no be man
 Thank God for the money in the bank oh
 Me am just sticking to the plan
 Me am just winning every time oh
 And my money on my mind
 And my mind on my matter
 Mind on my matter ehh
 24/7 say the boy just dey waka eh
 Boys just dey waka eh
 On the low. I wanna tell you all the things
 Wey you know no
 I say for ghetto on the street wey i dey
 I just dey hustle, i dey pray make i blow
 But now see am on a row
 See i dey drop the song back to back
 See i dey go all the place wey dem no go
 And my gbedu don dey make the girls loco
 I thank God say God no be man
 Thank God i just stick to the plan oh
 Me i no dey fight any man
 Say me want money in the bank oh
 And my money on my mind
 And my mind on my matter
 Mind on my matter ehh
 24/7 say the boy just dey waka eh
 Boys just dey waka eh
 I never finish
 I never talk the one wey happen for ojota
 Some been think say the boy no go blow
 I no only blow oh, the run town na big boy doro
 Anytime wey we match up the place
 See runtwon and wizzi everybody kolo
 And you already know
 From the ghetto to international
 I tell you say i never finish
 I never tell you one wey happen for shitta
 When the boys tell me say i no go blow
 Even solo tell me say i no go blow
 Even solo tell me say i no go blow
 But now i be boss
 See i be actor for the film them be boss
 See i dey run everything i be doro
 Star boy doro
 International doro oh... eh
 Lagos to Kampala
 Say na we dey make the place catch fire
 London to New York to Kigali
 Hu all the ladies just dey look for me
 Lagos to Kampala
 Say na we dey make the place catch fire
 Runtown and wizzi don't go funny
 Oh all the girls just dey fight for me
 Thank God say God no be man
 Thank God for the money in the bank
 Me am just sticking to the plan
 Me am just winning every time oh
 And my money on my mind
 And my mind on my matter
 Mind on my matter ehh
 24/7 say the boy just dey waka eh
 Boys just dey waka eh
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:34
Key
7
Tempo
100 BPM

Share

More Songs by Runtown

Albums by Runtown

Similar Songs