ENERGY

16 views

Lyrics

It's Del B on the beat
 I will give you what you wanting
 Baby, come and chop my money o
 Baby, back to the dance thing
 Baby, this no be joking o
 Sound god give you what you wanting
 All this niggas are my pikin o
 Baby, back to the dance thing
 Baby, this no be joking o
 So I say, no man, say, no man can take my joy away
 Yeh-eh-eh-eh
 I just wanna get more money and live my life my way
 Free smoke, free Hennessy
 More life to my enemies, ah-ah-ah
 They wan' take away the energy
 They can't take away the energy
 I no go like this kind of life fit make you craze
 Kind of life fit make you lose your mind, eh, yeah
 And baby girl, I no go lie, I like the way
 You ready any time I call on you, eh
 Pull up in a white one (what?) Pull up in a white one
 You no see me leave 'cause I left in a black one
 Me I no dey fight o
 Yeah, we through with that o
 Sound god 'pon the thing o
 Tell them make dem light one
 Tell them make dem light one, yeah
 So I say, no man, say, no man can take my joy away
 Yeh-eh-eh-eh
 I just wanna get more money and live my life my way
 Free smoke, free Hennessy
 More life to my enemies, ah-ah-ah
 They wan' take away the energy
 They can't take away the energy
 Free smoke, free Hennessy
 More life to my enemies, ah-ah-ah
 They wan' take away the energy
 They can't take away the energy
 ♪
 I will give you what you wanting
 Baby, come and chop my money o
 Baby, back to the dance thing
 Baby, this no be joking o
 Sound god give you what you wanting
 All this niggas are my pikin o
 Baby, back to the dance thing
 Baby, this no be joking o
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:17
Key
6
Tempo
106 BPM

Share

More Songs by Runtown

Albums by Runtown

Similar Songs