On High
Lyrics
Lately I don dey think like crazy yeah yeah About the things You do for me and those You do inside me Lord If not for my Daddy o wey dey carry me Still dey cover me, dey supply my needs I yield my body spirit and soul Lord Do with me as You will If not the way that you love me If not the grace that you shower me Tell me wetin I for do Tell me wetin I for do You don bless me no be one or two and your mercy no dey two Ya ya ya ya ya ya ya Hey! And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high Your name on high Your name on high A Mose on this one eyyyy Your name na the strongest tower that i run into and i stay safe oh I can't deny the fact that it has all been by your grace oh Cus every day and every night You bring peace inna me life ehh You the come through for me like the God you are Cus every we dey bounce up made in his image am handsome The man you chose to save has come to give you praise yeah Cus every we dey bounce up made in his image we handsome Ami no ami ochedu lebawo no oh. If not the way that you love me If not the grace that you shower me Tell me wetin I for do Tell me wetin I for do You don bless me no be one or two and your mercy no dey two Hey! And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high Your name on high Your name on high My mouth is filled with praise just for you Lord Coz everything I am na from You Lord How you saved me from the mirey clay And set me above all my enemies so thank you my daddy o thank you my daddy o I say thank you my daddy o thank you my daddy o yeah yeah yeah Gba gbe Jesu mi ya to ju e wa e wa bami jo joo! Hey! And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high Your name on high Your name on high Hey! And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high And I go raise raise raise your name on high Your name on high Your name on high
Audio Features
Song Details
- Duration
- 03:25
- Key
- 10
- Tempo
- 117 BPM