Arrange

Lyrics

Spice
 Woah woah woah
 This traffic inside my head o
 E full my head o yeah
 My head wan burst
 Life wey no need go slow
 Dey carry many go where
 Dem no know yeah
 All I need dey inside my shokoto
 You wey dey run go Sokoto
 Life go carry you go Colomobo
 At the end na you go jogodo
 All I need dey inside my shokoto
 You wey dey run go Sokoto
 Life go carry you go Colomobo
 At the end na you go jogodo
 When life arrange you
 Give praise to Daddy
 When life wan break you
 Run go meet Daddy
 When life arrange you
 Give praise to Daddy
 When life wan break you
 Run go meet Daddy
 No be by power
 No be by strength o
 No be my voice o
 Make I confess o
 Coz life don show me shege
 So tey I dey regret o
 And the problem no dey finish
 Na the truth be dat
 But God dey my side
 Na God dey do am for me
 I dey serve good God o
 And I get big God o
 I go dey praise my God
 Wey dey save me daily from all dis my worry
 Coz if no be God o tell me where I for dey
 Where I for dey
 When life arrange you
 Give praise to Daddy
 When life wan break you
 Run go meet Daddy
 When life arrange you
 Give praise to Daddy
 When life wan break you
 Run go meet Daddy
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:50
Tempo
180 BPM

Share

More Songs by Jlyricz

Albums by Jlyricz

Similar Songs