Oga

Lyrics

Ice Water
 ♪
 Yemi Alade
 Ahn, ahn, ahn, oga
 Ahn, ahn, oga oga
 Ahn, ahn, ahn, oga
 Ahn, ahn, oga oga
 As you see me, I be oga no be package o
 As you see me, dem dey call me chairman o
 And even if you follow me go my village
 Dem dey feely me, oh-oh-oh
 As you see me, for we side na big boys o
 Everything stew, everything nice
 Too much sauce, you go fear spice
 Las las o, we go dey alright
 Shey you wan bet make we roll dice
 No ni, no ni o
 We turn around o
 No ni, no ni o
 Oga ni mi o (oga like dat)
 As the credit e show
 Na so we go dey bless up o (oga like dat)
 Dem been think say na joke
 But na dem don dey stand up o (oga like dat)
 Family dey buzz my phone
 But the money still dey pile up o (oga like dat)
 The girl is always online
 But the data no dey runout o (oga like dat)
 Ahn, ahn, ahn, oga
 Ahn, ahn, oga oga (chairman)
 Ahn, ahn, ahn, oga
 Ahn, ahn, oga oga
 Obi mo, bi mo
 Ebubedike, ah
 Ice water (obi mo, bi mo)
 Happy yourself, baby o
 Enjoy your life, baby o
 Happy yourself, baby o
 E sweet for this side, baby o
 Wetin dey constant? (Na enjoyment o)
 Flexing abundance (enjoyment o)
 Very important (enjoyment o)
 Living your best life
 Everything stew, everything nice
 Too much sauce, you go fear spice
 Las las o, we go dey alright
 Shey you wan bet make we roll dice
 No ni, no ni o
 We turn around o
 No ni, no ni oo
 Oga ni mi o (oga like dat)
 As the credit e show
 Na so we go dey bless up o (oga like dat)
 Dem been think say na joke
 But na dem don dey stand up o (oga like dat)
 Family dey buzz my phone
 But the money still dey pile up o (oga like dat)
 The girl is always online
 But the data no dey runout o (oga like dat)
 As the credit e show
 Na so we go dey bless up o (oga like dat)
 Dem been think say na joke
 But na dem don dey stand up o (oga like dat)
 Family dey buzz my phone
 But the money still dey pile up o (oga like dat)
 The girl is always online
 But the data no dey runout o (oga like dat)
 Ahn, ahn, ahn, oga (I be chairman)
 Ahn, ahn, oga oga (dem dey call be perfect o)
 Ahn, ahn, ahn, oga (na me be graduate o)
 Ahn, ahn, oga oga (for the whole family)
 Ahn, ahn, ahn, oga (I be pesin)
 Ahn, ahn, oga oga (dem dey call me baby o)
 Ahn, ahn, ahn, oga (poor man with him best o)
 Ahn, ahn, oga oga (God still uplift)
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:01
Key
11
Tempo
107 BPM

Share

More Songs by Yemi Alade

Albums by Yemi Alade

Similar Songs