Aunty Lovina

Lyrics

Yo
 Dun know vibe
 Alright
 E dey record?
 Yaben, skrrr
 Ain't nobody badder than
 Bring that body na
 Make I rocky na
 Aunty Lovina
 If you give me na
 I go shoot inna
 Like a Benzema
 Bring that body na
 Make I rocky na
 Aunty Lovina
 If you give me na
 I go shoot inna
 Like a Benzema
 See the girl dey want to dey-want to dey
 Gbedu wey dey make you dey want to dey
 Dance and dey dance like you dey want to dey
 Girl, just dey bend, she dey want to dey
 See the girl dey want to dey-want to dey
 Gbedu wey dey make you dey want to dey
 Dance and dey dance like you dey want to dey
 Girl, just dey bend, she dey want to dey
 (You no dey feel my, babe)
 (Dey ball like Jay-Jay)
 (No go do like JJC)
 (No go dey do like JJC)
 Man, I get real irate
 Hella lit pupils dilated
 When they pull up in the city where I dey
 Them go really like link my place
 Say they really wan peep my babe
 You can never, you can never reach my pace
 This beats no be Beats by Dre
 No dey dull, abeg, bring that waist
 Say, man got a Midas touch
 Flow got a mean ass punch
 Look at what I gone and done
 Stealy girl one by one
 Abeg, no go dey tight your chest
 This one be the new anthem
 So, it's just you and your friends
 Meet me and my friends
 E be we and them, them
 Bring that body na
 Make I rocky na
 Aunty Lovina
 If you give me na
 I go shoot inna
 Like a Benzema
 Bring that body na
 Make I rocky na
 Aunty Lovina
 If you give me na
 I go shoot inna
 Like a Benzema
 See the girl dey want to dey-want to dey
 Gbedu wey dey make you dey want to dey
 Dance and dey dance like you dey want to dey
 Girl, just dey bend, she dey want to dey
 See the girl dey want to dey-want to dey
 Gbedu wey dey make you dey want to dey
 Dance and dey dance like you dey want to dey
 Girl, just dey bend, she dey want to dey
 (You no dey feel my, babe)
 (Dey ball like Jay-Jay)
 (No go do like JJC)
 (No go dey do like JJC)
 Ahh, Aunty Lovina
 Come, make we chill, make we chop dinner
 Me, I wan sip from your Maltina
 Understand me, I no be butty na
 Make I shoot my shot, make I buss inna
 This kain thing no be lustina
 Make you treat me like your customer
 Take dark chocolate no be Bournvita
 Say who wan vex? make e vex, vex
 Bring that breast, make e press, press
 Shey you don set, make e set, set
 Say, you still want loud in a Benz? yes
 Me, I wan hook for your neck, neck
 Make I connect, wireless, 'less
 And if e be no, e be no
 E be yes, e be yes
 Then it's on to the next flex, 'Ge-'Ge
 Bring that body na
 Make I rocky na
 Aunty Lovina
 If you give me na
 I go shoot inna
 Like a Benzema
 Bring that body na
 Make I rocky na
 Aunty Lovina
 If you give me na
 I go shoot inna
 Like a Benzema
 See the girl dey want to dey-want to dey
 Gbedu wey dey make you dey want to dey
 Dance and dey dance like you dey want to dey
 Girl, just dey bend, she dey want to dey
 See the girl dey want to dey-want to dey
 Gbedu wey dey make you dey want to dey
 Dance and dey dance like you dey want to dey
 Girl, just dey bend, she dey want to dey (just dey bend, she dey want to dey)
 ♪
 Bring that body na
 Aunty Lovina
 Aunty Lovina
 A-A-Aunty Lovina
 Aunty Lovina
 Aunty Lovina
 Aunty Lovina
 (Aunty Lovina)
 

Audio Features

Song Details

Duration
04:00
Key
2
Tempo
115 BPM

Share

More Songs by Ycee

Albums by Ycee

Similar Songs