Replay
Lyrics
Yo! Anything you want I go buy (i go buy) Girl I no go take u for a ride (for a ride) Only for your love i go die (i go die) (Minister of life and enjoyment) We got the place lock down Cos they know say we no deh tire ya as a bahd sharp nigga Mehn I no come to manya ya You too fine, you too fine my baby Ur body na die ya ya And as I deh here the main tin na to wire ya So come show me come show me I go do anytin u like Girl control me control me If na only just for tonight I no go worry about wetin your Friends dem tell me this your love deh sweety me die ye So I say... When I see you I no go use you play I no say u remember That's why I put it on replay Anything you want I go buy (i go buy) Girl I no go take u for a ride (for a ride) Only for your love i go die (i go die) We go be like bonnie and clyde My cherie yo iyo o oh U sef go manya manya if they try put asunder Hancha ga agba laga Oya wind it go low Ukwu gi amaka maka Nne softly softly For my head na gbagam gbagam Baby girl you deh wound them Girl I no go take you for a ride Baby girl you deh wound them We go be like bonnie and clyde Baby girl you deh wound them Girl I no go take you for a ride Baby u deh wound dem You too fine baby u deh blow my mind When I see you I no go use you play I know say u remember That's why I put it on replay Anything you want I go buy (i go buy) Girl I no go take u for a ride (for a ride) Only for your love i go die (i go die) We go be like bonnie and clyde When I see you I no go use you play I no say u remember That's why I put it on replay Anything you want I go buy (i go buy) Girl I no go take u for a ride (for a ride) Only for your love i go die (i go die)
Audio Features
Song Details
- Duration
- 03:42
- Key
- 10
- Tempo
- 105 BPM