Bad To Me

Lyrics

Ye, mami
 You dey make a man go so corny
 
 One gin wey we sip
 E dey make a man go so corny
 Highway, burst it my way
 This kind of body don dey cause e migraine
 And when we leave, we fit do am your way
 Or if you want, we fit do am my way
 Highway, two shot I don take
 You turn me on, I no dey go, I wan dey
 I no dey care, say the bad mind dem pree
 Money on me mind all day
 Lose my way, oh
 This kind, this kind love, yeah
 Wey dey make me want more, whoa
 Come my way, oh
 This kind, this kind love, yeah
 I dey want for the night
 Make I know how you feel, how you want am
 Lady, girl, say your body bad to me
 Pass make I choke, make I feel am, oh
 Baby girl, you know as e be, oh
 Yeah, we dey love 'til the morning
 Bad girl addicted to me
 Only you know as e dey do me
 Only you know as e dey do me, oh-whoa, girl
 E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)
 Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
 Casamigos (casamigos)
 For my amigos (for my amigos)
 Wa je ogede (wa je ogede)
 Baby, wa je ogede (wa je ogede)
 E-ye, ge-ge (e-ye ge ge)
 Kon se iyepe (kon se iyepe)
 All for you baby
 If that money dey too much say make you talk
 'Cause you know the money long, ooh, yeah
 Break your back with it
 Yeah, na me and you dey talk, no one involved
 Baby girl, make I indulge you, yeah
 Lose my way, oh
 This kind, this kind love, yeah
 Wey dey make me want more, whoa
 Come my way, oh
 This kind, this kind love, yeah
 I dey want for the night
 Make I know how you feel, how you want am
 Lady, girl, say your body bad to me
 Pass, make I choke, make I feel am, oh
 Baby girl, you know as e be oh
 Yeah, we dey love 'til the morning
 Bad girl addicted to me
 Only you know as e dey do me
 Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
 E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)
 Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
 Casamigos (casamigos)
 For my amigos (for my amigos)
 Wa je ogede (wa je ogede)
 Baby, wa je ogede (wa je ogede)
 E-ye, ge-ge (e-ye ge ge)
 Kon se iyepe (kon se iyepe)
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:56
Key
10
Tempo
110 BPM

Share

More Songs by Wizkid

Albums by Wizkid

Similar Songs