Koroba
15
views
Lyrics
Okay, ehn? London I no come this life to suffer If I follow politician You go hear am for paper They go call am prostitution Who no like enjoyment? If money dey for pocket Sheybi na national budget e, oh E go blow like trumpet, eh Koroba, koroba, koroba, koroba, koro Oya carry on Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro Oya carry on Koroba, koroba, koroba, koroba, koro Oya carry on Koro-kuru, koroba, koroba, koroba Oya everybody carry your something You say, "Darling, I'm watching you" Small thing, you don mugu You come dey shout ole The money you no work for Bad commando You carry overload Yawa dey, igboro Se o wole? Ko wole Koroba, koroba, koroba, koroba, koro Oya carry on Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro Oya carry on Koroba, koroba, koroba, koroba, koro Oya carry on Koro-kuru, koroba, koroba, koroba Oya everybody carry your something I don't mean to bother you at all Monkey dey work, e baboon dey chop Kilamiti, you say you be talk and do oga Tell me wetin you fit do I don't mean to bother you at all Monkey dey work, e baboon dey chop Kilamiti, you say you be talk and do oga Tell me wetin you fit do Koroba, koroba, koroba, koroba, koro Oya carry on Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro Oya carry on Koroba, koroba, koroba, koroba, koro Oya carry on Koro-kuru, koroba, koroba, koroba Oya everybody carry your something ♪ (I don't mean to, I don't mean to) ♪ (I don't mean to, I don't mean to)
Audio Features
Song Details
- Duration
- 02:33
- Key
- 11
- Tempo
- 104 BPM