Balance - Acoustic
Lyrics
Do u SIMI now Love wey dem buy no be love oh If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah) No matter what you do no do pass yourself oh oh oh Award no dey for suffer head oh No be everything be black and white No be everything must turn to fight Shebi na everybody wan go heaven But no no nobody want to kpai oh Oya make you balance nwayioma Life no balance nwokeoma I hope say you gallant onyeoma When you check your balance Won ni won wa mi Dem no get warrant oh Me I just balance yeah yeah Hope say I gallant ah ah ah When I check my balance Balance bam bam Story of my life won tun de o Anything I do dem go dey pose Minding my business jejely jeje oh eh Oro mi lo n so won ni mo ti change Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu Fuck your standard I don't live for you no way As you can see Life is good I don taste money God is good na my testimony Everything turn around on a 360 oh Oya make you balance nwayioma Life no balance nwokeoma I hope say you gallant onyeoma When you check your balance Won ni won wa mi Dem no get warrant oh Me I just balance yeah yeah Hope say I gallant ah ah ah When I check my balance Balance bam bam Everybody get their own for their own body (Eh eh eh) Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money) Oluwa ma se keyin simi oh oh oh Grace pass ability So if you see chance Better just balance nwayioma Life no balance nwokeoma I hope say you gallant onyeoma When you check your balance Won ni won wa mi Dem no get warrant oh Me I just balance yeah yeah Hope say I gallant ah ah ah When I check my balance Balance bam bam Balance balance balance This is how you balance Balance balance oh oh This make me pass ability
Audio Features
Song Details
- Duration
- 02:21
- Key
- 5
- Tempo
- 97 BPM