Why

Lyrics

Uhm yeah
 Uhm na
 E yeah e yeah eh
 Nah na na na
 I no know why you pick me
 Nobi say I been too lit
 If na first I no reach
 Omoh love elevate me
 Your kind of loving
 E dey give me goose bumps
 E no get lapses
 E no get lapses
 I still dey practice
 Everything wey you talk
 You dey give me tactics
 E dey be like magic
 I don't know why you pick me for real
 See last night you comfort me
 I don't know wetin I go give
 To pay back all of your deeds
 I don't know why you pick me for real
 See last night you comfort me
 I don't know wetin I go give
 To pay back all of your deeds
 I don't know why you pick me for real (I no know why you pick me)
 Nobi say I been too lit (I don't know wetin I go give)
 If na first I no reach
 Omoh love elevate me
 I don't know why you pick me for real (I no know why you pick me)
 Nobi say I been too lit (I don't know wetin I go give)
 If na first I no reach
 Omoh love elevate me
 My type of loving oh
 It's unconditional
 It's so intentional
 I cannot hold it back without giving it to you
 You are the apple of my eyes oh
 I tattoo your name for my palm oh
 I know my thoughts of you are so good to bring you an expected end oh
 I know why I picked you for real
 Even last night I come dey with you oh
 This moment I still dey with you
 So no matter wetin you do I love you
 I know why I picked you for real
 Even last night I come dey with you oh
 This moment I still dey with you oh
 Cus I love you
 I don't know why you pick me for real
 See last night you comfort me
 I don't know wetin I go give
 To pay back all of your deeds
 I don't know why you pick me for real
 See last night you comfort me
 I don't know wetin I go give
 To pay back all of your deeds
 I don't know why you pick me for real (I no know why you pick me)
 Nobi say I been too lit (I don't know wetin I go give)
 If na first I no reach
 Omoh love elevate me
 I don't know why you pick me for real (I no know why you pick me)
 Nobi say I been too lit (I don't know wetin I go give)
 If na first I no reach
 Omoh love elevate me
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:58
Key
1
Tempo
102 BPM

Share

More Songs by Rehmahz

Albums by Rehmahz

Similar Songs