No Kissing Baby

Lyrics

Yeah
 Another one
 (If you no gimme, I no take ohɔ Miyɛ old customer...
 (Only your love I appreciate ohɔ Meya suma yakinkima
 (If you no gimme, I no take oh... ɔ Ma kyere me dofu adwoa foowa tina, obidiponbidi
 Wha' you say?!
 We too fight and quarrel
 We gon' settle
 When everything is not well
 Gyal, me carry gentle
 No other gyal make me act well
 Two of us like pot and kettle
 I just can tell
 Why we fight and rustle
 As I dey wanya, wanya "uh uh"
 The girl just dey fire, fire "uh uh"
 As I dey fire, fire "uh uh"
 The girl just dey fire, fire
 If you no gimme, I no go take oh
 Only your love I appreciate oh
 If you no gimme, I no go take oh
 Baby girl let's relate oh
 But she sings say.
 No kissing baby
 No touching baby
 No kissing baby
 And don't call me baby
 No kissing baby
 No touching baby
 No kissing baby
 And don't call me baby
 What else?!
 Obodoponbidi
 Haha
 Now!
 Tie!
 Akasakasa mene nu mienu nya yɛ oo
 Na me complainy wɔ senia wɔ usey car nu oo
 Cus ɛyɛ na wo dɛ panamera nu akɔ pa ne nua kabute no wɔ di key nu akɔ ma bra Joe
 Nti maKuma baayɛ ɛna me frɛ nu bonde
 Me gya nu hɔ akɔ fa girl apɛaa hɔnheɛ
 ɛtɔ debi a ɛyɛ na agro wɔ me ni su
 I'm really taking a pace
 Diɛ mi kaaye nu diɛ wanpɛ
 Nti me so nemu anadwo a
 Wɔse huuuhuuuu
 Mɛ pɛsɛ me bie gya huuuhuuuu
 Wa kye ma nsum busum nai nie
 Wɔ be kaakie nɛda nit me pɛsɛ me so ne mu mpo a huuhuuu
 Diɛ bɛ si biaa akon wo yɛ bae
 All i got to do is take your hand around the way
 Pappy Kojo kaaye nu antiaa
 Wɔse kye ne mame na mempɛsɛ debedebe bɛba na aye late
 I no go look uche face
 Girl nu se
 No kissing babe
 Mepɛsɛ me so me nuaa
 No touching babe
 ɔma me nnfe na nu aa
 No kissing babe
 Me pɛsɛ me frɛnuaa
 And don't call me babe
 Baby I wanna kiss you
 No kissing babe
 Can I touch you?
 No touching babe
 You look so sweet baby
 No kissing babe
 Me pɛsɛ me nkywa wo star call
 And don't call me babe
 As I dey wanya, wanya "uh uh"
 The girl just dey fire, fire "uh uh"
 As I dey fire, fire "uh uh"
 The girl just dey fire, fire
 If you no gimme, I no go take oh
 Only your love I appreciate oh
 If you no gimme, I no go take oh
 Baby girl, let's relate oh
 But she sings say.
 No kissing babe
 No touching babe
 No kissing babe
 And don't call me baby
 No kissing baby
 No touching baby
 No kissing baby
 And don't call me baby
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:42
Key
9
Tempo
105 BPM

Share

More Songs by Patoranking'

Similar Songs