Free My Mind

Lyrics

Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind yo
 Free my mind with shayo o
 I get a girl for America
 She no dey ever, ever let me down
 I get another one for Senegal
 She no dey ever, ever give me nack
 I get another one for Unilag
 That one behaves like a hoodlum
 I get another one for Uniport
 See me see trouble kill a boy
 Now we don bust o
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind yo
 Free my mind with shayo o
 Mm, my melody e sweet pass mm-mm
 Mm, my energy, I fire pass moto
 If shawty no go give me, I go go nack Okpo
 Shule boy, e be the boss don shule boy
 'Cause e don bust o-o
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind yo
 Free my mind with shayo o
 Olosho wey no fine
 Dem dey too like clout e yo
 People wey no get talent, oyo
 Them dey too sharp mouth
 So I free my mind o with shayo, no
 I free my mind with shayo
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind
 Free my mind with shayo
 Free my mind yo
 Free my mind with shayo o
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:55
Key
6
Tempo
95 BPM

Share

More Songs by Omah Lay

Albums by Omah Lay

Similar Songs