bend you

Lyrics

I don't like when you sober, you know that
 I like the wet panties
 The ones from River Jordan, or an ocean
 The ones from the Atlantis
 Wey fit to swallow the owner, like Jonah
 The girls from the Caribbean Sea
 Wey fit to take the boner 'til e go down
 Hand it over to the owner
 Make I bend you (oh-oh)
 Bend you (oh-oh), bend you (oh-oh)
 Bend you 'til you say "e don do" (oh-oh)
 Bend you (oh-oh), bend you (oh-oh)
 Bend you 'til your mother call you (oh-oh)
 Bend you (oh-oh), bend you (oh-oh)
 Na you go talk wetin you come do (oh-oh)
 Bend you (oh-oh), bend you (oh-oh)
 Bend you, ahh-ahh (oh-oh)
 ♪
 Father, help me
 I hit that pussy, motor accident (uhn-nn)
 Road wey lead to happy endin'
 E no dey hard to kill person
 And she knows it all
 We got a secret, she no go talk
 The things we do when we lock the door
 That shit is poison, no antidote
 I put my all in 'til I see evidence
 For her face and her leg, e dey shake
 Like say she get epilepsy
 She said the taste is a sweet and dey bitter at the same time
 Peppermint, crocodile teeth, Skillibeng
 Yes, my thing strong, no fit bend e
 By my face, I innocent
 Until I bend you (oh-oh)
 Bend you (oh-oh), bend you (oh-oh)
 Bend you 'til you say e don do (oh-oh)
 Bend you (oh-oh), bend you (oh-oh)
 Bend you 'til your mother call you (oh-oh)
 Bend you (oh-oh), bend you (oh-oh)
 Na you go talk wetin you come do
 Bend you (mm), bend you
 (Bend you, ahh-ahh)
 (Bend you)
 (Bend you)
 (Bend you)
 (Bend you)
 (Bend you, bend you, bend you)
 (Bend you, bend you, bend you)
 (Bend you, ahh-ahh)
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:39
Key
5
Tempo
194 BPM

Share

More Songs by Omah Lay

Albums by Omah Lay

Similar Songs