Ekaette (feat. Tekno)

Lyrics

She a baga .hmm
 That's **** music and *****
 It's iyanya
 I follow her to calabar
 Down to ogoja
 Sey she score like kaka
 Dribble like okocha
 All the girls dem me yobo
 She lionel messi
 Bad girl, she dey dribble
 No dey show no mercy
 Ekaette love to dance
 Hmmm dance dance dance dance
 She say make i give am chance
 She want to want to
 Follow me wait o, wait o
 Lord of mercy
 Girl wey dey dribble pass messi
 She know what to do absolutely
 She kills me with her beauty
 Me like the way she no waste time
 The way she pass me the waist line
 Cos she know say me on time
 Online, she consign
 Give it to me oya
 Oh ma god oya
 One touch oya
 Ekaette love to dance
 Put a badman, a chance
 The other men, dem wan chance, wan chance
 Ekaette love to dance
 Lika this lika that dance
 She sey make i give am chance
 Call me scooby doo
 And i dey move it
 Call me a militant
 Call me a soldier
 As you see me me no bother
 Techno, gospel and iyanya
 E don dey sweet moving further
 Just to go down low low low
 Low low low low low low
 Ekaette love to dance: etighi
 Ekaette love to dance: do the azonto
 Ekaette love to dance: alanta (alanta)
 The dance she don't know oo
 But she like am
 Ekaette love iyanya: kukere kukere kukere
 She love d'banj: oliver twist
 Ekaette love p-square: you must to chop my money
 She like davido: ma dami duro
 She like wizkid: ah nana na na, holla at your boy
 Even neato c: omo i bad o
 W4: like father like son
 Mister rayce: baby go baby baby go
 2baba: ihe neme ebelebe nya ro
 Tilla man: ade abe ni ko ma roll
 Its iyanya
 Girl i promise if you test me
 You will love me
 It's iyanya
 Triple m g pon this

Audio Features

Song Details

Duration
03:23
Key
10
Tempo
122 BPM

Share

More Songs by Iyanya

Albums by Iyanya

Similar Songs