For You

Lyrics

Greatness
 Another banger (let's go)
 ♪
 DJ Neptune (hit me)
 Since I dey look for Insta o
 Your picture dey give me ginger o
 Girl, e be you I dey sing for o
 I no fit to play you like FIFA o
 You and your friends dem sit down
 I notice say you be the leader o
 Follow me make you for enjoy
 Drink Hennessy plus shisha o
 Hmm, astalavista o, tonight na astalavista
 Hmm, give me ginger o, girl, you dey give me ginger
 Hmm, Chelsea, Manchester o, tonight na Chelsea, Manchester
 Make you take am easy on me girl, yeh ma pami, hmm
 Whatever you need, baby girl, I get am for you, eh-eh
 Me I get am for you, eh-eh
 I say whatever you need, baby girl, I get am for you, eh-eh
 Me I get am for you, eh-eh, hmm
 Shey, you dey feel all my gbedu? (Gbedu)
 I don come with another banger o (banger)
 Run, make you call all your sister o (sister)
 You still fit to call your aunty o
 Amprokotomakule, baby (eh-eh)
 Your waist dey sweet me like fanta o (hmm)
 The way you dey whine to the konga o (lady shake it, let's go)
 This one na love at first sight
 I don find love for many places
 I don even use website
 But I no find anybody
 Wey fit the decription wey I write
 But when I see you from afar
 And I see the way your body dey shine
 That's why I dey use my eyeglass
 I dey talk to you make I no go blind, eh
 Make I no go blind, hmm
 Make I no go blind
 Manager give me check make I for sign
 Give this girl wey dey my side
 One minute I don change her life
 When money dey everything dey dey alright o
 Oya take your body, she be miss kedike
 She be miss kedike, she be miss kedike
 Girl, this our love, e no go fade away
 E no go fade away, e no go fade away, hmm
 I no go play you like Dembele-le, I no go play you like Makele-le
 Thank God say you come my way
 I thank say you come my way
 Whatever you need, baby girl, I get am for you, eh-eh
 Me I get am for you, eh-eh
 I say whatever you need, baby girl, I get am for you, eh-eh
 
 Me I get am for you, eh-eh, hmm
 Shey, you dey feel all my gbedu? (Gbedu)
 I don come with another banger o (banger)
 Run, make you call all your sister o (sister)
 You still fit to call all your aunty o
 Amprokotomakule, baby o (eh-eh)
 Your waist dey sweet me like fanta (hmm)
 The way you dey whine to the konga
 DJ Neptune
 Shake am (whine am jor)
 Shake am (I say shake am jor)
 
 Comot body, break am
 Neptune
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:12
Key
3
Tempo
120 BPM

Share

More Songs by DJ Neptune

Albums by DJ Neptune

Similar Songs