Run My Race

Lyrics

Alright
 On the scene
 Aristokrat records
 Ehn ehn
 ♪
 Quen quen to roro
 International label o
 Quen quen to roro
 International label o
 Ehn ehn
 Wetin dey sup
 When I dey hustle
 You dey lick lollipop eh
 Na you dey form robocop
 But na today reality must come out
 Ask them
 Who no know me
 Oluwa burna
 Fun won ni flows
 Won pe mi mr lover lover
 Omoge meji ni backseat ninu hummer
 Mo fe lo clubbing
 Mo de gbe won losi aura
 Make you no follow me run my race
 E be like sey dey don dey craze
 You see we no dey look their face
 Right now I don feel irie
 Oya na
 Daddy daddy ko wo wale
 Mummy mummy ko wo wale
 Daddy daddy ko wa wale
 Mummy mummy ko wa wale
 Daddy daddy ko wa wale
 Mummy mummy ko wa wale
 Daddy daddy ko wa wale
 Mummy mummy ko wa wale
 Nigboro won ti so mi di kingpin
 Nitori won gbo mi lori speaker gbin gbin
 Awon omoge yapa lori blackberry pinging
 Awon to ti darugbo dey say what are you singing
 Unhhh
 Modupe lowo jesu
 Won ko mi je bi amala ati ewedu
 Enemies won fe ni won pa mi
 But won able
 Mi o n she omo kekere
 Won gbe mi ni cradle
 My guy me no send whether you like me or not
 If you no like me my brother no be by force
 Gone are those days we dey wear the same clothes
 Mo n jeun da da
 Plus myself dey chop
 Wetin dey sup
 When I dey hustle
 You dey lick lollipop eh
 Na you dey form robocop
 But na today reality must come out
 Ask them
 Make you no follow me run my race
 E be like sey dey don dey craze
 You see we no dey look their face
 Right now I don feel irie
 Daddy daddy ko wo wale
 Mummy mummy ko wo wale
 Daddy daddy ko wo wale
 Mummy mummy ko wo wale
 Daddy daddy ko wo wale
 Mummy mummy ko wo wale
 Daddy daddy ko wo wale
 Mummy mummy ko wo wale
 Daddy daddy ko wo wale
 Mummy mummy ko wo wale
 Quen quen to roro
 International label o
 Ehn ehn
 Ta na te ro ro
 International label o
 Ta na to roro
 International label o
 Quen quen to roro
 International label o
 Ehn ehn
 Who no know me
 Oluwa burna
 Fun won ni flows
 Won pe mi mr lover lover
 Omoge meji ni backseat ninu hummer
 Mo fe lo clubbing
 Mo de gbe won losi aura
 Make you no follow me run my race
 E be like sey dey don dey craze
 You see we no dey look their face
 Right now I don feel irie
 Make you no follow me run my race
 E be like sey dey don dey craze
 You see we no dey look their face
 Right now I don feel irie
 Daddy daddy ko wo wale
 Mummy mummy ko wo wale
 Daddy daddy ko wo wale
 Mummy mummy ko wo wale
 Daddy daddy ko wo wale
 Mummy mummy ko wo wale
 ♪
 Daddy daddy ko wa wale
 Mummy mummy ko wo wo
 To whom it may concern
 ♪
 Let the old things pass away
 Old era la n so ba yi
 Aristokrat records
 Je ko ye
 ♪
 Oh oh
 

Audio Features

Song Details

Duration
04:14
Key
6
Tempo
100 BPM

Share

More Songs by Burna Boy

Albums by Burna Boy

Similar Songs