Naughty by Nature (feat. Naughty by Nature)

4 views

Lyrics

(Burna) Yeah, shawtie
 N-N-Naughty, yeah, yeah
 Yeah, shawty (Funkula)
 Hey I wanna see fine keles, come jam for me
 Not the ones, wey dey form Instagram for me
 Say God damn you no go fiti, handle me
 God go punish, whoever no gbadun me
 Because I know that I'm the bigger man
 It's why I came looking fresher than a peppermint (uh)
 'Til today I dey the same because I can't change
 I be naughty by nature, I be gang-gang
 Now your girl, she say she like the way my chain bling
 I be king, so me and you no be the same thing
 No be me, na God, do am no dey blame me
 As you see, I jejely dey for my lane men
 Remember when I used to hope and pray for change, men (yeah)
 As in any little petty cash change men (ooh)
 Just to get a ride back to the main land (yeah)
 Now when they see the double R, Im like "Amen"
 Come make I give you tori
 When nobody know me
 When I dey run from police
 'Cause if dem catch my kpoli
 Den dem go barb me goris
 Give me quit notice
 Carry me go, oh
 Hey I wanna see fine keles, come jam for me
 Not the ones, wey dey form Instagram for me
 Say God damn you no go fiti, handle me
 God go punish, whoever no gbadun me
 Because I know that I'm the bigger man
 It's why I came looking fresher than a peppermint (uh)
 'Til today I dey the same because I can't change
 I be naughty by nature, I be gang-gang
 See me I no be politician, me no like no politics
 Hmm, ha, like no politics
 Go ahead, ask anybody my beginnings
 Hmm, ha, my beginnings
 Dem go t-t-t-t-tell you say my style di wickedest
 Hmm, ha, style wickedest
 Whether, Monday, Tuesday, Wednesday, any time of the week
 Hmm, ha, 'time of the week
 Come on, come on, have a ball if you act maturely
 Ayo, who wanna get invited to a Burna party?
 I got a hunnid and eighteen homies who's naughty
 So, baby, don't you bring your friends if those chicks are corny
 We gets it on 'til the dawn, 'til they say, "This is ridiculous"
 Ladies, they love the way we come through in the clutch
 Fellas who can't keep up, might as well hit the dust
 And haters, bump what they say, they don't mean shh—
 Yo, I give three words when I try to scoop her
 Then after that, ain't got no time for no party pooper
 I keeps it movin' 'cause we zone out and own our own damn lane
 Thirty years up in this same game, still doing our damn thang
 Heard I'm a earner, had to earn a burner
 Trigga nigga, Naughty Nation, Marshal Arsenal
 Never had to use burner-burners
 I'm a changed man, still on the gun range
 Singing karaoke, wife wearing Dolce
 Black fist, pick stuck in my gold teeth
 Been winning, befriending woman
 From the beginning with a dripping driver
 African emblems on the engine, engine, engine
 A number runner, every summer, what's hopping with ya option?
 Keep it gutter witcha brother
 Hey I wanna see fine keles, come jam for me
 Not the ones, wey dey form Instagram for me
 Say God damn you no go fiti, handle me
 God go punish, whoever no gbadun me
 Because I know that I'm the bigger man
 It's why I came looking fresher than a peppermint (uh)
 'Til today I dey the same because I can't change
 I be naughty by nature, I be gang-gang
 Some people think it's a game, like connect four
 'Til I rise the ting and dem collect four
 I come extort
 Give me both, mine and yours
 Silent war
 'Cause anyone could be next door
 I was born naughty by nature
 Now I make more
 But still me wicked as they come
 Your eyes get sore
 Why you watch my pockets for?
 Watch it (hmm)
 Spaceship Rocket Boys
 Runner by nature
 Know that shawty bang-bang
 New Jerusalem, Africa the same game
 Boom bap, boom baye, all the same slang
 No protection, no peace, they know the chain game
 Bang, bang
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:34
Key
1
Tempo
95 BPM

Share

More Songs by Burna Boy'

Similar Songs