Anybody
8
views
Lyrics
Gbese ♪ I don charge my energy I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothin' wey person never see Omo, nothin' wey person never see Forget, I say fashi Mo ni soon expectin' Je ka wo ibadi e, je n be I dey kaku, dey gbese Jejeli, jeje, jeje I been dey answer them "Yes, sir" Now na me them dey answer "Yes, sir" Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am somethin', ah-ah Knack am somethin' To ba ta fele, fele Knack am somethin' You wan chop but you never work Shey na because me self I never talk? I look you dey laugh you gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan I sha know say the time go come Omo, omo, I know say the time go come When you no go fit le no more Omo, omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me, gbeskele go burst Ki gbe je kan gbo o Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am somethin', ah-ah Knack am somethin' To ba ta fele, fele Knack am somethin' Mo ni soon expectin' Je ka wo ibadi e, je n be I dey kaku, dey gbese Jejeli, jeje, jeje I been dey answer them answer them "Yes, sir" Now na me them dey answer "Yes, sir" Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am somethin', ah-ah Knack am somethin' To ba ta fele, fele Knack am somethin' (Gbese) Eni to ba ta fele, fele (eni to ba ta fele, fele), la'go l'ori re Eni to ba ta fele, fele (eni to ba ta fele, fele), la'go l'ori re Eni to ba ta fele, fele (eni to ba ta fele, fele), la'go l'ori re Eni to ba ta fele, fele (eni to ba ta fele, fele), la'go l'ori re (Eh, ko la'go l'ori re)
Audio Features
Song Details
- Duration
- 03:08
- Key
- 6
- Tempo
- 104 BPM