African Giant

Lyrics

Don't let me down
 Don't let me, don't let me down
 Don't let me, don't let me down
 Don't let me, don't let me, don't let me down
 ♪
 ♪
 Tell them Africa we don taya
 So here comes the African Giant
 Many many people don try am
 But you can't test the African Giant
 Emi omo ologo (logo)
 E no get person wey me no know
 Making them loko (oh no)
 Make you no dey do like Otokoto
 Ain't nobody do it better
 Better than me
 Can't nobody do it better
 Check am and see
 I know say one day e go better
 I go carry Grammy
 Because anything wey better require planning
 E don be (E don be o)
 Nothing you can do
 Because God no go give you more than you can handle
 Na so dem mama go hala
 Ebe lebe e gbuo
 Na so dem papa go hala
 Ebe lebe e gbuo
 Obodo denugo jinjin
 Obodo denugo jinjin
 Obodo denugo jinjin
 Obodo denugo jinjin
 Obodo denugo jinjin
 ♪
 Obodo denugo jinjin
 Tell 'em Africa we don't taya
 So here comes the African Giant
 Many many people don try am
 But you can't test the African Giant
 Emi omo ologo (logo)
 E no get person wey me no know
 Making them loko (oh no)
 Make you no dey do like Otokoto
 Don't let me down
 Don't let me, don't let me down
 Don't let me, don't let me down
 Don't let me, don't let me, don't let me down
 Don't let me down
 Don't let me, don't let me down
 Don't let me, don't let me down
 Don't let me, don't let me, don't let me down
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:04
Key
9
Tempo
91 BPM

Share

More Songs by Burna Boy

Albums by Burna Boy

Similar Songs