Chulo Bother Nobody

Lyrics

Chulo eh
 Chulo chulo chulo
 Leggo yeah
 Abeg abeg
 Me I no want nothing to bother my head
 Me I no want someone to lay my bed (yeah)
 Na only God wey dey butter my bread (ee ei eh eh)
 Abeg abeg
 Me I no want anything bother my head
 Na only God wey dey butter my bread
 Me I no want to go wrong anywhere
 Papi chulo (chinekeme) bambam
 Chulo chulo chulo chulo chulo
 I say chulo bambam
 Chulo bothers nobody ooo
 Chulo chulo bambam
 You know Chulo bothers nobody oo
 Me I bambam
 Chulo chulo bothers nobody oo
 Chulo bambam (right leggo)
 My first album back then when I start was True story
 (Chulo bam bam)
 For the place when I dey today, me I give God all the glory
 (Oh Lord) Shower your grace
 Make we no face wetin udi and ash dey face (yeah)
 Alhamdulillah na him mufa dey pray so
 2020 no dey look your face
 Papi chulo bambam
 Chulo chulo chulo chulo chulo
 I say chulo bambam
 Chulo bothers nobody ooo
 Chulo chulo bambam
 Chulo bothers nobody eh
 Me I bambam
 Chulo chulo bothers nobody oo (leggo)
 Chulo bambam
 You know say woman dem come and go
 I dey give dem rapampampam
 For the place wey I dey
 When I steping in the town
 Dey can't stop the boy eh
 Dey can't stop the boy eh
 You know oh, eh eh rapampampam (leggo)
 Papi chulo bambam
 Chulo chulo bothers nobody
 Chulo bambam
 Chulo chulo bothers nobody eh
 Chulo bambam
 Chulo chulo bothers nobody ehh
 Chulo bambam
 Chulo chulo bothers nobody ehh
 Leggo ahan ahan
 Right
 ♪
 Abeg Abeg
 Me I no want nothing to bother my head
 Me I no want someone to lay my bed
 Na only God wey dey butter my bread
 Abeg abeg
 Me I no want anything bother my head
 Na only God wey dey butter my bread
 Me I no want to go wrong anywhere
 Papi chulo bambam
 Chulo chulo chulo chulo
 I say chulo bambam
 Chulo bothers nobody oo
 Chulo chulo bambam
 You know Chulo bothers nobody oo
 Me I bambam
 Chulo chulo bothers nobody oo
 Chulo bambam
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:34
Tempo
91 BPM

Share

More Songs by Timaya

Albums by Timaya

Similar Songs