Tatashe
Lyrics
Top Boy Wa wa wa yh ♪ DJ Spinall Oya shake ukwu oshey ego dim na pa my baby Wa jeka soro honey eh Anything wey you want say I get plans for you I no go bobo you 40 bottles for you Leave Amaka for you oh oh Tatashe lomo yen o The way you whine e dey wonjure me o The way she twist e dey ginger me o hmm ma pami o Tatashe lomo, yeh The way you whine e dey wonjure me o Shalewa I go wonjure you o(Ladies) hmm ma pami o Won mo pe won kere si wa o Ah Ego dim na pa my baby Omo je ka Milipi lo Ah Ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah Ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah Ego dim na pa my honey o Oshey eh ehn eh ehn 1, 2 Won ni won wa mi o I dey for moon o pelu Spinall tan, no, no Shaye o, all the girls dem Won fe la tan, tori e mo ke eh ehn Yawa dey, Yehh O di dan dan My baby na fire dispenser o My baby dey scatter agenda o Yawa dey, Yehh O di dan dan My baby na fire dispenser o My baby dey scatter agenda o Tatashe lomo yen o The way you whine e dey wonjure me o The way she twist e dey ginger me o hmm ma pami o Tatashe lomo, yeh The way she whine e dey wonjure me o Shalewa I go wonjure you o(We in the building) hmm o fe pami o Won mo pe won kere si wa o Ah Ego dim na pa my baby Omo je ka Milipi lo Ah Ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah Ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah Ego dim na pa my honey o Won mo pe won kere si wa o(DJ Spinall) Ego dim na pa my baby(Cray) Omo je ka Milipi lo Ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah Ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah Ego dim na pa my honey o DJ Spinall ja won si Ozedikus nwanne Oya ja won si
Audio Features
Song Details
- Duration
- 02:46
- Key
- 1
- Tempo
- 111 BPM