Tonight (feat. Wizkid)

Lyrics

Legendary Beats
 Ra-ra, tu-ru-ru
 Ra-ra, tu-ru-ru
 Ra-ra, tu-ru-ru
 Ra-ra
 She say she never have me like this way, yeh
 So every day she calling me dey come my way, yeh
 Me I no be dull, I dey knock my gauge, eh-eh-eh
 She say she want everything all the same, ah-yeh
 She calling me eminado, I tell am say no be love oh
 Say she be falling for me already
 She wanna do it do it all again
 She want to see me tonight oh
 I tell am say no dey call oh
 Say she dey ring down my bell already
 She ever ready ready ready eeh eh
 She wanna give me tonight oh
 Ra-ra, tu-ru-ru
 Say she wanna give me tonight
 Ra-ra, tu-ru-ru (yeah, yeah)
 She wanna give me tonight
 Ra-ra, tu-ru-ru
 Say she wanna give me tonight
 Raraa, wanna give me tonight
 Girl, I really love the way you whine that waist
 Whine that waist, ye-eh-eh
 Whine up and burst my brain, bust my brain, ye-eh-eh
 Fuck you and make you wet, wet, wet
 Whine up and bust my brain, ye-eh-eh, ye
 She calling me eminado
 She tell me say she in love o
 She's in love with Wizzy baby
 She wanna do it do it all again
 She tell me say, "Come tonight o"
 She tell me say she's in love o
 She's in love with Wizzy baby
 She wanna do it, do it all again, ya
 My girl, I give you tonight
 Ra-ra, tu-ru-ru (yeah, yeah)
 Say I'ma give you to night o
 Ra-ra, tu-ru-ru (oh-la-la-la-la)
 See my girl, I give you tonight o
 Ra-ra, tu-ru-ru
 My girl, I give you tonight o
 Ra-ra, tu-ru-ru (oh-na-na-na-na)
 Sweetie pie, darling, yes, ɔdɔyɛwu
 Bra, bra, bra bɛfe m'ano
 Against ani bɛwu, yɛka, ɛmfa me ho
 Sleeping on my chest, woda m'akoma so, what a bed!
 Bedroom bully, shorty ma mefeeli dread
 Swag on Tom4, then everybody refeeli fresh
 Hwɛ ne 'taade ne ne skirt, I like the way you dress
 I like the way you
 Go down make I ease your stress
 Go down make I ease your stress
 Kiss, kiss, kiss and don't tell
 Kiss, kiss, kiss and don't tell
 Go down make I ease your stress
 Go down make I ease your stress
 Kiss, kiss, kiss and don't tell
 My girl, I give you tonight
 Ra-ra, tu-ru-ru (yeah, yeah)
 Say I'ma give you to night o
 Ra-ra, tu-ru-ru (oh-la-la-la-la)
 See my girl, I give you tonight o
 Ra-ra, tu-ru-ru
 My girl, I give you tonight o
 Ra-ra, tu-ru-ru (oh-na-na-na-na)
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:31
Key
10
Tempo
102 BPM

Share

More Songs by R2Bees

Albums by R2Bees

Similar Songs