Sure Banker

Lyrics

Do Re Mi Fa So La Ti Do
 Obiaa hia dɔ oo ego blow oo
 Lektra, lektra, lektra, lektra (2beeeeees)
 Ay, ay, ay, ayy, adieɛ bɛkye
 Adieɛ bɛsa, yɛpɛ biibi akɔ fie, ayyy
 I get the feeling
 I get the feeling say tomorrow
 Be your own you go win oo, sure banker (Ay, ay ay ay)
 I get the feeling (Ooh oh)
 I get the feeling say tomorrow be your own
 You go win oo
 Sure banker (Ooh oh ay ay)
 Sɛ Nyame ka dier na asem asa
 So everyday we drop the banger
 One to one we No dey answer
 I dey my class I want to focus
 So everyday I like my banger
 No be your own I want my bonus ah
 E no be court I no dey low cost
 I get this thing inside me dey do me like
 I get the feeling (Oh oh oh)
 I get the feeling tomorrow be your own
 You go win oo
 Sure banker (Oh oh Ay ay ay)
 I get the feeling (Oh oh)
 I get the feeling tomorrow be your own
 You go win sure banker (Oh oh ay ay ay)
 Today be today
 Everything bogus, I dey with my bae
 Everybody focus, today be our day
 We work today, they go pay
 I say we dey cash out
 Anyone try, them go pass out
 They ask how, this a cash cow
 She said spray me money, tu gu me so
 I get the feeling (Oh oh oh)
 I get the feeling tomorrow be your own
 You go win oo, sure banker (Oh oh Ay ay ay)
 I get the feeling (Oh oh)
 I get the feeling tomorrow be your own
 You go win sure banker (Oh oh ay ay ay)
 Sɛ ɛnto wo ah da
 Sɛ ɛnto wo ah da
 But I go make you know
 If you no be my own, I go pass
 Sɛ ɛnto wo ah da
 S3 ɛnto wo ah da
 For we dey make money
 But we no dey sleep like that
 No food for lazy man oh
 Password be plenty kobo
 Man no be God oh
 So I only know about one thing
 I get the feeling (Oh oh oh)
 I get the feeling tomorrow be your own
 You go win oo
 Sure banker (Oh oh Ay ay ay)
 I get the feeling (Oh oh)
 I get the feeling tomorrow be your own
 You go win sure banker (Oh oh ay ay ay)

Audio Features

Song Details

Duration
03:16
Key
5
Tempo
113 BPM

Share

More Songs by R2Bees

Albums by R2Bees

Similar Songs