Story

2 views

Lyrics

Uncle please tell us a story
 Yeah yeah yeah
 Mmh mmmm oh no
 We're back again (we're back again); this time
 I got a story (Story)
 I got a story (Story)
 Dis na our story, story, story yeah (Story, Story, Story)
 I got a story (Story)
 I get story (Story)
 Dis na our story, story, story yeah (Story, Story, Story)
 See, see 12 years ago when we started dancing
 Imitating, miming Michael Jackson
 They used to call us Paul and Peter
 We realize say P-Square better
 When our mates dey bubble we dey, dey huzzle
 To make sure say our music go escape us from trouble
 Then we dey try to understand, why
 Some people are not the same
 From one competition to another
 Our mama use to tell us not to bother
 'Cause we dey play, we dey sing
 We dey dance for the same shows
 Eh, at the same time
 For all those people wey dey play our songs
 And all those people wey dey write about us
 We love you (we love you)
 We wanna thank you (we wanna thank you)
 'Cause na so e suppose to be
 Can't imagine wetin life go be
 Without you (without you)
 We wanna thank you (we wanna thank you)
 In the year 2001
 Was a blessing and a lesson that shows
 We are progressing
 While in year 2002
 Timbuktu came to our rescue
 While in year 2003
 For everywhere, na our tapes and CDs, eeh
 E never finish for Sandton city
 We go for Kora for South Africa, eeh
 We dey try to understand, why
 Some people are not the same
 From one competition to another (again)
 Our mama use to tell us not to bother
 'Cause we dey play, we dey sing
 We dey dance for the same shows, eeh
 At the same time
 For all those people wey dey play our songs
 And all those people wey dey write about us
 We love you (we love you)
 We wanna thank you (we wanna thank you)
 'Cause na so e suppose to be
 Can't imagine wetin life go be
 Without you (without you)
 We wanna thank you (we wanna thank you)
 I got a story (story)
 I got a story (story)
 Dis na our story, story, story yeah (story, story, story)
 I got a story (story)
 I get 'tory-e-e-e (story)
 Dis na our story, story, story yeah (story, story, story)
 All the children help me sing, yeah (thank you)
 We love you (thank you)
 We thank you (thank you)
 We dey grateful (thank you)
 Universities (thank you)
 Societies (thank you)
 Companies (thank you)
 We love you (thank you)
 To all radio stations (thank you)
 And all TV stations (thank you)
 Journalist (thank you)
 We dey grateful (thank you)
 To our fans in Nigeria (thank you)
 Those in South Africa (thank you)
 Those in America (thank you)
 All over the world (thank you)
 To my fellow musicians (thank you)
 MCs and DJs (thank you)
 We love you (thank you)
 We dey grateful (thank you)
 To our father in heaven (thank you)
 We no fit forget you (thank you)
 We praise you (thank you)
 We dey thank you (thank you)
 We dey grateful (thank you)
 We love you (thank you)
 Thank you (thank you)
 Thank you (thank you)
 Thank you (thank you)
 Thank you (thank you)
 Ooh no (thank you)
 Ooh no (thank you)
 Yeah ee (thank you)
 (Thank you)
 

Audio Features

Song Details

Duration
04:34
Key
3
Tempo
88 BPM

Share

More Songs by P-Square

Albums by P-Square

Similar Songs