Patek (Remix)

Lyrics

Any money wey I get
 I dey flex, I dey ball, you dey vex
 I dey shop, Patek
 Shey you see fly boy in the jet
 My baby, my pet, shey na pussycat
 See back, see the yansh
 Free pass, me be that
 She go whine am well when she see the cash
 Cash (cash), cash (cash)
 Cash (sing it), cash (go go)
 Cash (ga ga), cash
 She go whine am well when she see the cash
 ♪
 Any money wey I get
 Any money wey I get, I go flex
 Any money wey I get, I dey flex
 Any money wey I get
 Any money wey I get, I go flex
 Hello oga sir, come outside
 We no know your papa we go call bouncer (e go loud oh)
 You dey looku Debby and you know bow down
 Iwo duro demi jękin bo bata
 Wait first, wait first, take check
 Any money wey I get, I dey take flex
 Dem dey copy what I do and dey take scared
 Write to the rhythm and finish like Shakespeare
 No dey stress baby girl I dey wait here
 Na your full house rent wey I take dress
 To ba rimi ni Miami pęlu eight girls
 Dem go call me zaddy when dem see the cash
 Any money wey I get, get ehn (you go whine am well)
 Any money wey I get
 Any money wey I get
 Any money wey I get, I dey flex
 Any money wey I get, I dey flex
 Any money wey I get
 Any money wey I get, I dey flex
 ♪
 She go whine am well when she see the cash
 Any money wey I get (any money wey I get)
 Any money wey I get I dey flex
 Comment tu t'appelle? Je m'appelle urgent oh
 Any money wey I get
 Any money wey I get, I dey flex
 Any money wey I get, I dey flex
 Comment tu t'appelle? Je m'appelle urgent oh
 Any money wey I get
 Any money wey I get, I dey flex
 I dey flex
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:02
Key
1
Tempo
113 BPM

Share

More Songs by Mr Eazi

Albums by Mr Eazi

Similar Songs