Love Song (feat. Duncan Mighty & Victor AD)

Lyrics

Gaaga Music
 ♪
 It's Victor AD nanana yeah eeeh
 Duncan Mighty
 Larry Gaaga
 Did I just hear just hear somebody say My girl you not complete, ai
 Who them be? Who they here? Who they come wey wan compete, ai
 My favorite song o
 I put you on repeat ooh
 Cause if you no dey My story no complete oh
 Mama and papa no like me
 Poor boy from the street and dem no like me
 My former plan na to nak all your friends
 But as you don come My life e change my trips eh
 Natural simple Easy going ma zobo
 Lovely smile and dimple Girl you burst my head
 This is not the regular love song
 Not something from your regular thoughts
 As I no fit give you VIP trips But for
 My heart you no go dey the regular place
 Say make dem leave me o Girl I go fight community for you o
 And if them leave o I say I go break bottle for my chestoh baby
 Make dem leave me o Anything I go do for you baby
 Make den leave me o Make dem leave me o
 Settle down plan for marriage Last year my girl but the money no come
 Engagement ring I give you no be
 Gold We change'am when the money go come
 Even if you dey hurry o baby I no go forget you
 Engagement don too tey baby you wan turn Lord of the ring o
 Biko biko biko don't go baby
 Only you o for call my lady
 All dis boy's dem dey eye you baby
 But them make you no fall my lady
 Eworiwo odoyewu Na you make me go high Oh baby oooho
 Say make dem leave me o Girl I go fight community for you o
 And if them leave o I say I go break bottle for my chest baby
 Make dem leave me o Anything I go do for you baby
 Make den leave me o Make dem leave me o
 For your sake I go gbu madu o
 This love na tuka mi yen nufelu Abou kini uuuhuuh
 And nobody can make me feel this way, this way
 Girl e bu lema biko byama luri abe,
 Larry Gaaga no Mighty, o tu bad fu anishe wumbehu, oooooh,
 Larry Gaaga
 Larry Gaago no Mighty, o tu bad fu anishe wumbehu, oooooh,
 Say if dem leave me o Girl I go fight community for you o
 And if them leave o I say I go break bottle for my chest baby
 Make dem leave me o Anything I go do for you baby
 Make den leave me o Make dem leave me o
 For your sake I go gbu madu
 I go gbu madu
 For your sake I go kill person eeehh
 And I go pe person eeeeh
 Larry Gaaga no leave story We go wound person eeeeh
 Tell them say eeeh
 Larry Gaaga
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:56
Tempo
108 BPM

Share

More Songs by Larry Gaaga

Albums by Larry Gaaga

Similar Songs