UP 2 SUMTING
6
views
Lyrics
Up to something, no be small thing Check my melody stop the dulling Back to my baby, wait am coming Me and Iyanya we up to something Artist don boku, richie richie noni Bigger than Mavin, no be forming Dem dey feel me from Okokomaiko Down to Asia, Colombia they are calling If na for money, get am plenty Ask me for money whenever you see me And na reason, when dey go dey feel me And dem go dey twale, when dey see me for tv Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say Oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say You know we get the master plan, to make the money pile up Look what you made me do You know say we never die, we multiply Look what you made me do Up to something, no be small thing Bank is calling, money piling This na sure thing, we are balling So exciting, wanne nwatago Some people just dey make mouth For their money na audio We no dey see am at all o We get mula, but we can't shout Na why your baby dey call o No mercy, we still dey ballin' We no dey force, but still runn it We call shots, keep it on a hundred And go tell your bank to come borrow money And tell your sister to come jolly Don't show up if you ain't gat money Pay my dues, we only pay cash only Out of the road, so we steping at the jet Everybody feeling good, giving glory to the most high Da money long, so we burn to the sundown Na celebration, we dey pon the whole night Some people dey just dey hate turn off we light But you know for Mavin no shaking Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say Oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say You know we get the master plan, to make the money pile up Look what you made me do You know say we never die, we multiply Look what you made me do Up to something, no be small thing Bank is calling, money piling This na sure thing, we are balling So exciting, wanne nwatago (Marvin) No time for no dulling all the way up Plenty doti fit to cause you plenty hold up As you can see Don Jazzy gat me turned up And nothing can stop me am all the way up To Duban, I'd be running every city All the fine girls, steady ringing Now we sell it Hot stuff, na we ogbona feli feli And when you hear the base, feel the feel the rumble Inna your belly Its been a long time coming no be moi moi When you hear the music keep trending, no be moi moi Money stacked up to the ceiling, no be moi moi You making us our rules, when we dey spending no be moi moi The people sweating, dey feel the heating We in the kitchen, someting cooking No baking soda, the game is over Something untop wanne nwatago Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say Oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say You know we get the master plan, to make the money pile up Look what you made me do You know say we never die, we multiply Look what you made me do Up to something, no be small thing Bank is calling, money piling This na sure thing, we are balling So exciting, wanne nwatago
Audio Features
Song Details
- Duration
- 03:27
- Key
- 2
- Tempo
- 63 BPM