Wake Up
10
views
Lyrics
Comment tu t'appelle? Wande coal, Mr Flavour eh Comment tu t'appelle? Wande coal, Mr Flavour eh Hololo (Masterkraft on the beat) Hololo (Flavour, break it) Hololo (it's Wande Coal hololo, hololo) Hololo (oyolima) Mr Flavour, Wande Coal for the dance Hololo helele hololo Hololo helele hololo (Flavour) Hololo helele hololo Hololo helele hololo (it's Wande Coal) Hololo helele hololo Hololo helele hololo (Flavour) Hololo helele hololo Hololo helele hololo Everybody celebrate This na the time to dey jollicate As we don dey dominate So omoge show me your figure eight (roll am, whine am) If you get money eh, money eh My brother make una dey jolly eh, olly eh This life, e no get part two eh, part two eh Oh nwanene nwanene mama eh eh, mama eh eh (Mr Flavour, Wande Coal for the dance, break it) Dem go wake up, hear this gbedu dem go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up eh Dem go wake up, hear this gbedu dem go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up (Mr Flavour, Wande Coal for the dance) Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo (Flavour, break it, Wande Coal) Hololo helele hololo (in dollars, spending money) Hololo helele hololo (in dollars) Hololo helele hololo (in dollars, spending money) Hololo helele hololo (in dollars) I love your backa ehh, the way you wining up on me The way you dey buga ehh, baby shake e your something Ebelebe, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe Chineke me, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe If you get money eh, money eh My brother make una dey jolly eh, jolly eh This life e no get part two eh, part two eh Oh nwanene nwanene mama eh eh, mama eh eh (Mr Flavour, Wande Coal for the dance, break it) Dem go wake up, hear this gbedu dem go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up eh Dem go wake up, hear this gbedu dem go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up And the mummy, daddy, dem go wake up (Mr Flavour, Wande Coal for the dance) Hololo helele hololo (Flavour) Hololo helele hololo (Wande Coal) Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo (dollars, spending money) Hololo helele hololo (in dollars) Hololo helele hololo (dollars, spending money) Hololo helele hololo (in dollars) Comment tu t'appelle? Wande coal, Mr Flavour eh Comment tu t'appelle? Wande coal, Mr Flavour eh, break it (Ma-Ma-Masterkraft on the beat) Flavour, Wande Coal lololo lolo Mr Flavour, Wande coal for the dance (break it) (Mixing Zeeno Foster) ♪ Mr Flavour, Wande coal for the dance (break it) Hololo helele hololo (which kind of flavour) Hololo helele hololo (get to work) Hololo helele hololo (go crazy, break it) Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo (oyolima)
Audio Features
Song Details
- Duration
- 03:45
- Tempo
- 126 BPM