Scape Goat

2 views

Lyrics

I'm D'Banj, ose, ose, hmm
 And you know now
 Don, Don, Don Jazzy again
 Now this goes out, to my one and only sweet potato in the world
 My vow to you
 Take my heart, take my love
 Take my body, come build my home
 Stay with me, di iyawo mi
 'Cause you love me
 I will be your scapegoat, honey
 'Cause you came through for me
 You gave me breakthrough baby (oh ahh)
 I will be your scapegoat, honey
 'Cause you came through for me
 You gave me breakthrough baby (oh ahh)
 Baby boo, I can see your eyes
 Say you don jam many fools for your life
 Dem go come as lovers as dem disguise
 But as time goes by na your body be the prize
 The back side sef wey you carry na die
 That's why sometimes I no dey surprise
 Them go say dem love you but that na lie
 Chop and clean mouth, tell you, "Bye-bye"
 Me sef I no tell you say na me holy pass
 Some people dey talk say I dey use jazz
 Dem say I bush, some say I razz
 Dem say I be nobody, I no get class
 Well, I've been bad and I know it
 And I'm sorry, wanna show it
 But no one, will give me a chance to prove myself
 Despite what you've heard of me
 You still went ahead to be with me
 You have chosen to be there for me
 To you, I make this vow, I say
 Take my heart, take my love
 Take my body, come build my home
 Stay with me, di iyawo mi
 'Cause you love me
 I will be your scapegoat, honey
 'Cause you came through for me
 You gave me breakthrough baby (oh ahh)
 I will be your scapegoat, honey
 'Cause you came through for me
 You gave me breakthrough baby (oh ahh)
 For all those guys that caused you pain
 That broke your heart and brought you shame
 If you need someone to blame
 You can put the blame on me
 For all those guys wey spoil your name
 Those guys that drove you insane
 Let me be the one to pay
 At your beck and call with no delay
 I'll stay committed to you girl
 I'll never fall your hand
 Let, let them call me a fool girl
 Omo na dem get their mouth, oh-oh-oh
 I've been bad and I know it
 And I'm sorry, wanna show it
 But no one, will give me a chance to prove myself
 Despite what you've heard of me
 You still went ahead to be with me
 You have chosen to be there for me
 To you, I make this vow, eh
 Take my heart, take my love
 Take my body, come build my home
 Stay with me, di iyawo mi
 'Cause you love me
 I will be your scapegoat, honey
 'Cause you came through for me
 You gave me breakthrough baby (oh ahh)
 I will be your scapegoat, honey
 'Cause you came through for me
 You gave me breakthrough baby (oh ahh)
 Omo to good oh (o good oh)
 O good oh (o good oh)
 O good oh (o good oh)
 O good oh (o good oh)
 Ani o nice oh (o nice oh)
 O nice oh (o nice oh)
 O nice oh (o nice oh)
 O nice oh (o nice oh)
 Omo to clean o (o clean oh)
 To clean oh (o clean oh)
 To clean oh (o clean oh)
 Ah, to clean oh (o clean oh)
 Omo to set oh (o set oh)
 To set oh (o set oh)
 To set oh (o set oh)
 O set oh (o set oh)
 To sweet oh (o sweet oh)
 To sweet oh (o sweet oh)
 O sweet oh (o sweet oh)
 To swe- (o sweet oh)
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:50
Key
10
Tempo
115 BPM

Share

More Songs by D'banj

Albums by D'banj

Similar Songs